Wednesday 6 June 2018

Edem - Love me

                                                       
                                                             Edem - Love me 
Intro
Gogetem
Hear Me now vrmg for life
Chrous
If you no dey love me (3x)
Gyae me na menkor
If you no dey love me (3x)
Gyae me na menkor
Verse 1
Gogetem
Shortie woli gbogboza,but ebi you i go show my love
All the man dem newo dzo faa,still ebi you i go show my love
Shortie woli gbogboza,but ebi you i go show my love
 man dem newo dzo faa,still ebi you i go show my love
oh baby oh baby,u treat me badder dab badder dan bad
Chrous
If you no dey love me (3x)
Gyae me na menkor
If you no dey love me (3x)
Gyae me na menkor
Verse
Ebi you wey get the remedy for me
But you no dey look my way i be comedy for you o o
I dey cry thru my melodies for you,Gake medzi be yease egorme o de
Gangster wey dey cry for your lovin,Gangster we dey show more things
Gangster wey dey show you gangster love still you dey see me nothing
Chrous
If you no dey love me (3x)
Gyae me na menkor
If you no dey love me (3x)
Gyae me na menkor
Repeat Verse
Gogetem
Shortie woli gbogboza,but ebi you i go show my love
All the man dem newo dzo faa,still ebi you i go show my love
Shortie woli gbogboza,but ebi you i go show my love
 man dem newo dzo faa,still ebi you i go show my love
oh baby oh baby,u treat me badder dab badder dan bad
Chrous
If you no dey love me (3x)
Gyae me na menkor
If you no dey love me (3x)
Gyae me na menkor

No comments:

Post a Comment

OPINIONS BELOW!!!